Monday, August 15, 2011

Naija Comedian's Na wa oh!

Hmmmmmm... Wetin we go call this one now ehn! These boys are truly high!!! But na so we like them jare! Sometimes, i just sit down and wonder how and where these people get their jokes from. Very original and classic! No dubz! 
Basket Mouth and Onoz... Na wa OH! Dem eyes big no be small oh! Kai! I didnt know Basket mouth's eye was that big oh! Kai!!! O to bi gan! 
Oyah Bros enough of the Red Label! Pass it down we need it too k! 
Just hailing Naija comedians! You guys are good mehn! Someone like me no fit hear una live cos i go laugh, fall down for ground isgrace myself. So na CD i dey buy watch for my house! Kudos! 

1 comment: