Monday, August 22, 2011

Oliver Twist oh!


This girls wante to kill me oh... Na wetin Oliver Twist don cause oh! D'Banj and Don Jazzy i hail una oh! Abeg Just imagine they even control white girls! Na wa oh! Who no like money! Thinking of doing my own video too oh! 

No comments:

Post a Comment